[Music & Lyrics] Shatta Wale – My Level

Ghanaian Reggae Dancehall artiste, Shatta Wale comes through with a new inspiration song titled “MY LEVEL“.
On this record, the talented superstar talks about motivation messages that advice us to believe in God and our Hardwork. He talks about things he’d do for his family when he’s finally well to do. However, the lovely tune was produced by one of his regular beat producer, Paq.
Listen and Download below.
Lyrics
My level ey
My level ey
My level ey
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
If I keep up for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
So you for sing my song oo
If I keep up for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
Say if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
Say if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
If I keep up for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
So you for sing my song oo
If I keep up for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
Say if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
I know my level
I know my level
Oh my level
THE END
Source: www.DjNtLoaded.com
What do you think about this song?
We want to hear from you all.
Drop your comments
RECOMMENDED SONGS FOR YOU










No Comments Yet
Drop a Comment