NEWS | GHANA MUSIC | ALBUM/EP | Amapiano | South Africa Music | Throwback Music
FREE BEAT | GOSPEL MUSIC |


Join Our WhatsApp Group

  CLICK HERE TO PROMOTE YOUR SONG


Burna Boy
DJ NT
Wizkid
Naira Marley
Olamide
Tiwa Savage
Zinoleesky
Davido
Kizz Daniel
Omah Lay
Fireboy DML
Bella Shmurda
Runtown

« | »

[Lyrics] Burna Boy – 20 10 20

Posted by on November 3, 2020 0


Nigerian afrobeat star, Burna Boy puts out a heartrending single entitled “20 10 20”.

Due to tons of messages requesting for the Lyrics, here we bring to you the Lyrics to the new tune.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics.

Listen below:-

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Shey you never hear
about the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
shey na jazz o
make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE

The End!!!

Thanks for checking out Lyrics on DjNtLoaded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

403 views

Join Our WhatsApp Group

   Upload your Song

RECOMMENDED SONGS FOR YOU

Song MUSIC: Jona Ranking ft. Cartel – Akaosa Song MUSIC: Chris Brown Ft. Davido – Hmmm Song MUSIC & VIDEO: Simi Ft. Tiwa Savage – Men Are Crazy Song MUSIC: Queendalyne – Single Life Song MUSIC: Portable – Brotherhood Song MUSIC: Tyla Ft. TEMS – No.1 Song MUSIC & VIDEO: Khaid Ft. Gyakie – Run Away Song MUSIC & VIDEO: Zlatan Ft. Asake – Bust Down Song MUSIC & VIDEO: DJ Neptune Ft. Joeboy – MuMu Song MUSIC: DJ Neptune Ft. Khaid – Gelato


No Comments Yet Drop a Comment

Drop your Comment




« | »

Looking for something? Search below