NEWS | GHANA MUSIC | ALBUM/EP | Amapiano | South Africa Music | Throwback Music
FREE BEAT | GOSPEL MUSIC |


Join Our WhatsApp Group

  CLICK HERE TO PROMOTE YOUR SONG


Burna Boy
DJ NT
Wizkid
Naira Marley
Olamide
Tiwa Savage
Zinoleesky
Davido
Kizz Daniel
Omah Lay
Fireboy DML
Bella Shmurda
Runtown

« | »

[Lyrics] Kizz Daniel – Jaho

Posted by on December 16, 2019 0


Flyboi INC boss, Kizz Daniel come through with his highly anticipated single titled “Jaho. Due to tons of messages requesting for the Lyrics, here we bring to you the Lyrics to the new tune. In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside with the Lyrics.

Listen & Download “Kizz Daniel – Jaho” below:-

DOWNLOAD MP3

LYRICS

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Na me dey mix and master

The End!!!

Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.

388 views

Join Our WhatsApp Group

   Upload your Song

RECOMMENDED SONGS FOR YOU

Song MUSIC: Tyla Ft. TEMS – No.1 Song MUSIC & VIDEO: Khaid Ft. Gyakie – Run Away Song MUSIC & VIDEO: Zlatan Ft. Asake – Bust Down Song MUSIC & VIDEO: DJ Neptune Ft. Joeboy – MuMu Song MUSIC: DJ Neptune Ft. Khaid – Gelato Song MUSIC & VIDEO: Carter Efe – Babypiano Song MUSIC & VIDEO: CKay – Mysterious Love Song MUSIC: Crayon – Fade Away Song MUSIC: Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film) Song MUSIC & VIDEO: Kizz Daniel Ft. Davido – Twe Twe (Remix)


No Comments Yet Drop a Comment

Drop your Comment




« | »

Looking for something? Search below