NEWS | GHANA MUSIC | ALBUM/EP | Amapiano | South Africa Music | Throwback Music
FREE BEAT | GOSPEL MUSIC |


Join Our WhatsApp Group

  CLICK HERE TO PROMOTE YOUR SONG


Burna Boy
DJ NT
Wizkid
Naira Marley
Olamide
Tiwa Savage
Zinoleesky
Davido
Kizz Daniel
Omah Lay
Fireboy DML
Bella Shmurda
Runtown

« | »

[Music & Lyrics] Zlatan Ft. Papisnoop – The Matter

Posted by on June 13, 2020 0


Zlatan finally dishes out “The Matter” features Papisnoop.

Zanku Records head honcho, Zlatan has finally released his highly anticipated single titled, “The Matter” featuring budding act, Papisnoop.

The Matter” is one of those records that will keep us in the spirit as we anticipate the release of his sophomore album, “CDK (Casanblan Dè Katamatophia).”

Production credit was claimed by the label’s music producer, Mansa Jabulani.

👇Listen below:-👇

DOWNLOAD MP3

LYRICS

[Poco Lee (& Zlatan)]
It’s Mansa Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!!
All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

[Zlatan]
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter

As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava
Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
We go solve the matter

Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter
Dem say dem see condom for isolation center
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para,
Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside yesterday
Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo! see me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala
I order Shawarma, i see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

[Papisnoop]
Haa! Olosho fe wa wahala
Mo do, O cum O gbe raba
Shey mo jo Obi Cubanna
Abi mo jo Jowizaza
Yepaa
Wo! E ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala
Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)
Tenant do omo Landlord (Matter)
Police dog ge omo solider je (Matter)
Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)
Uber driver n lo learner (Matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)
Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)
Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)
Oh sniiiff

[Zlatan]
See me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala
I order Shawarma see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter
*** na my padi, hinself sabi about the matter

Ibile! Who go solve the matter?
Their papa, their mama
Kerewa, Kerejo
(Ah Matter)
Kereji, kerewa
(Ah, ah Matter)
Their papa, their mama

The End!!!

Thanks for checking out Lyrics on Votmuzic, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

495 views

Join Our WhatsApp Group

   Upload your Song

RECOMMENDED SONGS FOR YOU

Song MUSIC: Jona Ranking ft. Cartel – Akaosa Song MUSIC: Chris Brown Ft. Davido – Hmmm Song MUSIC & VIDEO: Simi Ft. Tiwa Savage – Men Are Crazy Song MUSIC: Queendalyne – Single Life Song MUSIC: Portable – Brotherhood Song MUSIC: Tyla Ft. TEMS – No.1 Song MUSIC & VIDEO: Khaid Ft. Gyakie – Run Away Song MUSIC & VIDEO: Zlatan Ft. Asake – Bust Down Song MUSIC & VIDEO: DJ Neptune Ft. Joeboy – MuMu Song MUSIC: DJ Neptune Ft. Khaid – Gelato

SEE RELATED POST



No Comments Yet Drop a Comment

Drop your Comment




« | »

Looking for something? Search below